SpyLoaded Forum







News


Author Topic: Lyrics: PapiWizzy – “Bless Me” ft Sabi  (Read 3083 times)

Offline Mr. Babatunde

  • Administrator
  • Hero Member
  • *****
  • Posts: 7241
  • BBM : C004561AA
Lyrics: PapiWizzy – “Bless Me” ft Sabi
on: October 10, 2015, 09:04:57 AM



Lyrics:- BLESS ME - PapiWizzy ft Sabi 

  Intro Sabi&Papiwizzy:
Nana na na naa nah..(Nana naa naa)
Sing song upon the beat and Papiwizzy


  Chorus Sabi&Papiwizzy:
Baba bless me with one mama, make I hammar
Oya bless me with one maga, make I hammer……2x



  Verse 1 Papiwizzy:-
I am just a young boy, with mega dreams
I am just a young boy wey dey pray for better things na na
Na na nana na na nana nana…
Boys are not smiling, Igboro o rerin
Oluwa lon se kontrol
Awa lan gba kontrol
All way na way, na my lane I dey eh!!!


  Chorus Sabi&Papiwizzy:
Baba bless me with one mama, make I hammar
Oya bless me with one maga, make I hammer……./2x


  Verse 2 Sabi:-
Everyday me dey upon the system, Oya bless me lord
Every minute me dey me dey hustle, Oya bless me lord 
Oh no no no, bad men den no want me to make my dough
Ka sishe ka sishe ka gbowo
ka nawo ka nawo ka sere
Owo ni koko, edumare funmi lowo
Owo ni koko, edumare funmi lowo oo


  Chorus Sabi&Papiwizzy:
Baba bless me with one mama, make I hammar
Oya bless me with one maga, make I hammer……../2x


  Verse 3 PapiWizzy.
I am steady n focus on money making, I don’t care eh (I don’t care eh)
I am steady n focus on money making, I no dey like story (No No No)
Masemi l’onise ishe kekere ki owo nla wole wa funmi aii
Naira, Dollar, Pounds. Na my money oo o
Euro, Cefa, Rands, na my money oo o
Oya spay me some dollars if you are entertained na na 


  Bridge Sabi:
I need my money/6
God I need my money, I need my money, money 


  Chorus Sabi&Papiwizzy:
Baba bless me with one mama, make I hammar
Oya bless me with one maga, make I hammer


  Outro PapiWizzy: 
Oh Oh.. woh woh woh..
Blessing is all I seek baba..
Blessing is all all I seek

And unto some boys them wey dey work hard to get money..alrigt
(Please wait while your transaction is processing)
You know what I mean!! the quicker you earn, the faster you go
You aint getting money, you aint going no where
Oluwalonikontrol baiby

This is your boy lestycool the YahooPapi
Its another freestyle Kay on this
PapiWizzy
Sabi Sing Song
Lah lah on the mix
Thank you, thank you so much

Baba bless me with one maga.. Amen!!!


Download music link.....

http://spyloaded.net/2015/10/music-papiwizzy-bless-me-ft-sabi-prod-by-freestyle-kay/










TAG:





 

With Quick-Reply you can write a post when viewing a topic without loading a new page. You can still use bulletin board code and smileys as you would in a normal post.

Note: this post will not display until it's been approved by a moderator.
Name: Email:
Verification:
"5 eggs" Multiply By "4 eggs" Is what ?:


Close
SimplePortal 2.3.6 © 2008-2014, SimplePortal